Welcome to the Utopia Forums! Register a new account
The current time is Fri Apr 19 16:41:16 2024

Utopia Talk / Politics / BLM: free Hushpuppi!
BigDickNegro
Member
Thu Jul 02 15:24:17
Racist arrest!

http://www.bbc.com/pidgin/53267435

Hushpuppi extradited to US: Ramoni Igbalode and Woodberry go face 'fraud accusation' outside Dubai - Police

7 hours wey don pass

Di United Arab Emirates don deport one alleged internet fraudster, Raymond Igbalode Abbas wey dem dey call Hushpuppi, give di Federal Bureau of Investigation (FBI) for America.

Di Dubai police reveal dis one for inside statement wey dem post for dia twitter handle.

Recently, di Dubai Police arrest di two wanted fraudsters, "Hushpuppi" and "Woodberry" along with ten African cybercriminals for one special operation wey dem call "Fox Hunt 2".

Di operation take down di suspects for committing crimes outside di UAE, plus money-laundering, cyber fraud, hacking, criminal impersonating, scamming individuals, banking fraud and identity theft.

See facts you fit no know about Hushpuppi wey Dubai catch for internet crime
Di big numbers behind Hushpuppi arrest and why e shake Nigeria

Dem catch di suspects for one series of synchronised raids by six SWAT teams from Dubai Police who spoil di plan of di gang to deceive plenti people from around di world and steal dia moni.


Di Director of di Federal Bureau of Investigation (FBI), Christopher Wray, praise di ogbonge work wey di United Arab Emirate Dubai Police General HQ do to arrest Raymond Igbalode Abbas, known as "Hushpuppi" and Olalekan Jacob Ponle aka "Woodberry" for dia operation "Fox Hunt 2".


Mr Wray extend im appreciations to Dubai Police for dia cooperation to extradite di wanted criminals, who commit money-laundering and multiple cybercrimes, to di United States.

Di director of Dubai CID, Brigadier Jamal Salem Al Jallaf tok say from di raid, dem gbab documents of one planned fraud wey worth 435 million dollars.

Di Dubai police say dem also seize:•More dan $40.9 million cash moni•13 expensive cars wey worth $6.8 million moni wey dem get from mago-mago activities•21 computer device•47 smartphones•15 memory stick•Five hard disk wey contain 119,580 fraud files•Address of 1,926,400 victims.
BigDickNegro
Member
Thu Jul 02 15:26:23
Whitey is just envy when one of us has success:

http://www.instagram.com/hushpuppi/
show deleted posts

Your Name:
Your Password:
Your Message:
Bookmark and Share